Peruzzi - "Hypertension"

Peruzzi – “Hypertension” [Mp3 & Lyrics”

Nigerian talented music star, Peruzzi returned to the music scene with two brand new singles titled “Things I Need” and “Hypertension” both songs is produced by Dante.

After a brief hiatus from the music scene, the vibe machine himself – Peruzzi returns to music making. This time, he dishes out two new singles, ‘Hypertension‘ and ‘Things I Need.’ A proper way to return to the music scene after a short break.

We trust that you too will enjoy the rhythm and vibes this song brings.

Without much ado, feel free to stream, download and share.

Also follow us on all our social media platforms to get updates on latest music and news.

LISTEN AUDIO

STREAM/DOWNLOAD MP3 HERE

LYRICS

Intro
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
(Chanting)

Verse 1
I see the signboard (Signboard)
Wey say warning (Warning)
‘Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (Hear word)
I dey here till morning (Morning)
And that’s on period (Period)

Pre-Chorus
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sepe Sepe Sepe
Other boys dem looking, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

Chorus
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypеrtension
Ye ye yе ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

Post-Chorus
(Chanting) (Tell me what you want)
(Chanting) (So baby show me warning)
(Show me warning, show me warning)

Verse 2
See person figure (See Person figure)
Man dem wan figure your body (Figure your body)
Omo make I take better picture
My people gast see this your body (This your body)

Pre-Chorus
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sepe Sepe Sepe
Other boys dem looking, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

Chorus
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Ye ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

Outro
(Chanting)
(Chanting)

What is your opinion about this song. We would love to read from you in the comment section.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *