Timaya - No Pressure

Timaya – “No Pressure” [Music & Lyrics]

Dem Mama record boss, Timaya has released his much anticipated single titled “No Pressure.”

Timaya – “No Pressure” serves as his 2022 debut single after a successful outing with 2021 single tahhed ‘Cold Outside’ featuring Buju now BNXN.

This record was complimented with a music video directed by TG Omori. Audio production by AyZed.

Without much ado, feel free to stream, download and share. Also follow us on all our social media platform for latest music updates.

WATCH TIMAYA – NO PRESSURE OFFICIAL VIDEO

STREAM AUDIO

LYRICS

Intro
Temper temper cool my temper
Temper temper cool my temper
Temper temper cool my temper

Verse 1
Me no want nothing gimme pressure
Something to cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something wey go cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something to cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something wey go cool my blood pressure

Chorus
Temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Answer temper cool my temper
Oh my God baby want faster
Temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Temper temper cool my temper
Yeah

Verse 2
My head my head my head my head oh
Me I wan cool my head oh
E dey strike for my head like Ronaldo
My head my head my head my head oh
Me I wan cool my head oh
You make me wan sing falsetto
Yah, pass me that
Baby whine slower I’m on my lighter
Nobody question my character
If there’s no weed I burn my shisha
Then, then I slide down to Atlanta
Tell me now

Refrian
Me no want nothing gimme pressure
Something to cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something wey go cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something to cool my blood pressure
Me no want nothing gimme pressure
Something wey go cool my blood pressure

Chorus
Temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Answer temper cool my temper
Oh my God baby want faster
Temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Temper temper cool my temper

Refrain
Oh eh eh eh eh
Oh eh eh
Oh eh eh eh eh
Eh eh

Bridge
Oh You no say everyday no be holiday
You can work sometimes you can play
You gat to work sometimes
To cool you blood pressure

Chorus
Temper temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Answer temper cool my temper
Oh my God baby want faster
Temper temper cool my temper
When I call baby dey answer
Temper temper cool my temper

What is your opinion about this song? We would love to read from you in the comment section.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *