Zinoleesky - Many Things (Song & Lyrics)

Zinoleesky – Many Things (Song & Lyrics)

New single “Many Things” by singer-songwriter Zinoleesky of Marlian Music is now available.
His birthday is being celebrated in the new single as he becomes one year older today.

The song was published after his “Grit & Lust” extended play, which was released in December 2022.

BabyBeats, a budding record producer, was responsible for “Many Things”.

We trust that you too will love the rhythm and vibes this tune brings.

Here we also put together the official lyrics of the song to vibe along while enjoying the song.

Without much ado, feel free to stream, download and share. Also follow us on all our social media platform for latest music updates.

Zinoleesky – Many Things (Official Audio)

STREAM SONG HERE

LYRICS

Mama said
You don’t need no interception
You are perfect
Because of your imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now u see I’m living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now the cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

Life go teach u pass professor
On d road so no ask me where I learned from
Always moving with precaution
Mehn I swear say u no fit catch me for junction

Ever since I dropped my first song Me I know say
The next one go be d best one
Kemi gan to domo tan so mehn
Eye too see melo ni mo fe so

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazz
Now u see I’m living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now the cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

You don’t need no interception
You are perfect
Because of your imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

What is your opinion about this song? We would love to hear from you in the comment section.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *